Burna Boy feat. WizKid – B. D’OR: traduzione e testo canzone

Burna Boy feat. WizKid – B. D’OR: traduzione e testo canzone

 

Di seguito trovate il testo e la traduzione della canzone:

testo

Omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup na?
I dey outside, I dey outside
Yeah-yeah
One man, two man
Three, e don kpenkelemes

Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon D’or
Oya come take a picture
Rorayo ayo n kpayan
Oya follow my instructions

Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o

Kpenkelemes
Come dey smoke cannabis
Doctor say make I pop one of this
Make me fly like say I’m Aladdin
Come bring some kind melodies
Omo Messi self no do passa this
So many things inside of my jeans
I swear down e be things, e be things

Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon D’or
Oya come take a picture
Rorayo ayo n kpayan
Oya follow my instructions

Oh, Lord of mercy
I dey with one wey dey call me Messi
I dey for shitta, she go fly come check me
I never see person wey fit money impress me
All of the things she dey do, she dey test me
I dey with kele wey for back, I dey pressing
The one I carry come don dey suspect me
She call me small body, big engine, oh-ah
On my number, she calling on (mogbe oh)
Anytime wey she wan give me loving ah (mogbe oh)
And like flat tire, me go pump it up (mogbe oh)
And every other day na she dey turn me on
Say me I still dey make her come the more
As soon as we reach house, we dey kponkriyon
Walahi I forget say her guy dey for there
See omo, omo mo ti kpenkelemesi oh

Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon D’or
Oya come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya follow my instructions

Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o

traduzione

Omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup na?
Sono fuori, sono fuori
Si si
Un uomo, due uomini
Tre, e don kpenkelemes

Kpenkelemes
Con si muovono come una discoteca
Vinto ni ki ma lo latan
Io sono il capo, io sono l’attore
Quindi mi danno il Pallone d’Oro
Oya vieni a farti una foto
Rorayo ayo n kpayan
Oya segui le mie istruzioni

Vinto nle mi bo, vinto nle mi bo
Ho vinto nle mi bo o
Vinto nle mi bo, vinto nle mi bo
Ho vinto nle mi bo o

Kpenkelemes
Vieni a fumare cannabis
Il dottore dice di farmi scoppiare uno di questi
Fammi volare come dire che sono Aladdin
Vieni a portare delle melodie gentili
Omo Messi stesso non passa questo
Tante cose dentro i miei jeans
Giuro e sii cose, e sii cose

Kpenkelemes
Con si muovono come una discoteca
Vinto ni ki ma lo latan
Io sono il capo, io sono l’attore
Quindi mi danno il Pallone d’Oro
Oya vieni a farti una foto
Rorayo ayo n kpayan
Oya segui le mie istruzioni

Oh, Signore della Misericordia
Mi chiamo con uno che mi chiamano Messi
Dey per merda, lei va a volare vieni a controllarmi
Non vedo mai persone che si adattano ai soldi mi impressionano
Tutte le cose che fa, mi mette alla prova
Sto con Kele Wey per schiena, sto premendo
Quello che porto non mi sospetta
Mi chiama piccolo corpo, grande motore, oh-ah
Al mio numero, sta chiamando (mogbe oh)
Ogni volta che vuole darmi amore ah (mogbe oh)
E come una gomma a terra, vado a pomparlo (mogbe oh)
E a giorni alterni lei mi eccita
Dimmi che continuo a farla venire di più
Non appena arriviamo a casa, dey kponkriyon
Walahi, ho dimenticato di dire che il suo ragazzo è andato lì
Vedi omo, omo mo ti kpenkelemesi oh

Kpenkelemes
Con si muovono come una discoteca
Vinto ni ki ma lo latan
Io sono il capo, io sono l’attore
Quindi mi danno il Pallone d’Oro
Oya vieni a farti una foto
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya segui le mie istruzioni

Vinto nle mi bo, vinto nle mi bo
Ho vinto nle mi bo o
Vinto nle mi bo, vinto nle mi bo
Ho vinto nle mi bo o
Vinto nle mi bo, vinto nle mi bo
Ho vinto nle mi bo o
Vinto nle mi bo, vinto nle mi bo
Ho vinto nle mi bo o

 

 

 

 

 

 

Arianna

Appassionata di musica e televisione, su questo sito tratterà principalmente questi argomenti, insieme all'Oroscopo.

Lascia un commento

Il tuo indirizzo email non sarà pubblicato. I campi obbligatori sono contrassegnati *